A trustworthy Nigerian artist, Omah Lay, has unveiled the lyrics to his latest song, “Waist”, released on Friday, November 14, 2025.
The track’s lyrics instantly captivate audiences, seamlessly blending elements of Afrobeats and contemporary R&B to create a sound that is both infectious and soulful.
Waist Lyrics by Omah Lay!
Jesu jesu
Hm hmm hmmm
Hm hmm hmmm
Hmm
Carry for waist waist
One day for the thief
Every other day for me
I go smoke chimney
Drink oshimiri
Egigiji gigiji gigiji gigiji
Yes o i put CBD
E dey relax body
Peace and harmony
Go check my
Money long oh money long oh money long oh hmm
Mili mili mili mili mi
Wetin I dey use money for
All of una no serious
How e take concern anyone
Mili mili mili mili mi
How much for my lu Luis v socks
170 mili mili
Jesu chai o
The dada wey dey my head oh
Scatter my enemies
Confuse them with little things
Na yansh wey big na him be ikebe oh ikebe o e
Na yansh wey real na him be ikebe oh ikebe
Take the protein shake your soft ikebe oh ikebe oh
Wetin kill Samson na still ikebe o ikebe o
